: bros, others fit no dey see you but when you deceive yourself finish, tell us. You wey dey withdraw 1milla still carry 5$ dey trade come dey say u start wetin? We cant be deceived by pictures bro, no be today wey people don dey photoshop nah. You dey withdraw but na only once you don upload live account with ten ten dollas$ wey u trade. Even the once wey u say na live account dey there wey we know say na demo. Yes na only ones you don upload live account apart from the two two dollar$ today. After you just fund account finish you wan come begin paint yourself for newbies here.
Indikator spiderman,Tool binary.com, Produk Khusus Binary.com. INDIKATOR SPIDERMAN SERTA GRATIS TOOL UNTUK BINARY. Working At The Carwash Song. COM Menjual Indikator. TOOL TICK PICKER.
Newbies left to you if you waant to be deceived. If u argue with me say na lie say na once you don upload live account, i will bring out the proof now and your eye go open. Una dey make money on random dey deceive una self, how many of una fit drop alerts? Na only to dey post stupid pictures of demo accounts and telling us una don close shop for demo account. Total rubbish. If you and others dey sure of yourselfs for these random mumu wey una dey do. Post alerts for one week, i will be the first to pay any amount just to subscribe.
Someone here say u tell am to pay 5k for group, if indeed you dey make money, why create a group and tell someone to pay? Wetin u wan carry the money do? 5k is just change to you now. Newbies let me tell you, all these people ranting with screenshots, i pity una life, dont believe in pictures let them do the real thing, drop your signals for 1 week and we would believe, is there anything photoshop cant do?
All those money fit be consecutive ten ten dollars$ withdrawal so, wey them come upgrade am to different figures, we all know we have seen such cases well well. (why is the serial number almost same? Why is the starting point of two of the withdrawals different?) if you cant proof yourself by doing these, like all other ogas like naturetalk, bommaster, wapmasta001, sunwalk, accentuate etc without collecting a dime they gave all they had to these thread where even people like elemosho like you could grow up through them, if they had just post photoshops picture that full the whole thread like you, you will not even have anything to learn from these thread today. Url2 Sifteam E1 Music.
Finnally, all those people that keep posting photoshop picture and withdrawal and shouting GODWIN on demo accounts without evidence of dropping those signals here for us, that means they are looking for something, after you will say people shoud pay for that book, i started suspecting you when you came to this thread and said you bought iindicators that are free online and refused to drop template till today, na half cake you dey always give to them so them go leave you alone, why hide the remaining half? Anybody wey drop fake picture or demo account from today henceforth and say they have closed shop, i will come out and expose them. My oga have show me how to know demo account.if you want us to believe you, drop signals lets see.
I know you will say u posted that withdrawal for the guy that was asking, but which day the guy don ask that thing? Why reply today? After you don sitdown do your picture finish ba? What do u guys get from showing off wothout nothing? Even people wey fit help una wont help una. ThankGod we have wrote these to show newbies and the guy wey dey swear for devil for looking for deposit money after seeing fake picture. I know you go say i be bad belle, but if you know who i b you go know say i no be 1.
#teamSayNoToStupidPostingOfScreenshotsForRants### i knwo say some people wey want something fro you or those guys we una follow dey that group go come out come support you, but we all know that not the majority sees the truth, ONLY THE FEW WILL.. Dude Descending A Staircase Rar. HOW MANY LIKES I GET MAN?? @BizDoct...I hope Madam samplegirl, the one and only binary wife of WizzyElemosho can see this and now fully understand WHAT DRIVES MY OPINION.anyway.I know SHE's still coming back with wut SHE has to beg for wut SHE wants.. @ 1 Like by: 8:51pm On Aug 17, 2015. : @Bizdot, i dont know the strategy elemosho uses, but how do u expect one to drop 5Tick rise signal or 5Tick sell signal here? Dats why i dropped the Tick Picker for all to get the direction of the market themselves.